Davido- Fem
DMW Leader, Davido comes back to the music scene with a single titled ‘ FEM! ’ Shortly after the announcement, Davido hit us “ FEM! ” which literally means “Shut Up“. This song was lifted from his forthcoming studio album tagged “A Better Time”. In the artwork, Davido is seen telling his enemies to keep shut. Drop comment, We love you @nigupdate Lyrics: Dapche Killin this one [Verse 1] E be like you don dey talk too much Small talk you don dey talk who talk Fem (Baddest) Oboy you don dey doo too much Small talk you don dey look who talk Fem (And di baddest) Person wey dey find the pitty Omo no dey give me itty bitty Just call me, you wan know 30bg You go know 30bg when you see 30bg You wey dey find the pitty Odogwu say we like to party Just call me, you wan know 30bg You go know 30bg when you see 30bg [Pre-Chorus] Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh Make una tell am to call me Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh [Chorus] Why them don dey para, para, para? Para for me Why everybody don dey para, para, para? Para for me Why them don dey para, para, para? Para for me Nawa 30bg we go para, para, para Th?m go para for you [Verse 2] Before the, b?fore the matter get serious Before the whole matter gets dangerous You need to make sure you don’t stay too much ‘Cause if you say too much, I fit to rup un on you You see seh I get fans wey dey para gan You see seh my own G pass G-Wagon My nigga, I set trains, no tweet starter I get men, I no dey gather boys I dey live my life, man dey turn am to suit onsite When me say na me dey give them life Them go tell me who dey give them mind, give them mind Live my life, man dey turn am to suit onsite When me say na me dey give them life Them go tell me who dey give them mind, give them mind [Pre-Chorus] Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh Make una tell am to call me Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh [Chorus] Why them don dey para, para, para? Para for me Why everybody don dey para, para, para? Para for me Para, para, para Para for me [Outro] Not she killing this one The End!!!
2020 Ago | 195 Views
About Author

admin (15 Point)

Be First to Comment
Replay Comment
 Name:


 Comment:

Smilies List
Categories
Most View Post